If No Be You by Moses Bliss, That Voice


Song Lyrics


The Expression by Moses Bliss

download - purchase

If No Be You
by Moses Bliss, That Voice

Album: The Expression


Be you where I for dey
My life for end tey tey
Baba na you wey bring me out of shame
To you I give my all
When people fall my hand
You dey my side
When I no know wetin
To do you be my guide
Chai
I owe my life to you
Lord I live to worship you

OLISA KERE UWA NARA EKELE MUO
The creator of the universe receive my praise

OBURU NA IBIAGHO NYERE M AKA
If you don't show up for me;

Mmiri zoro Ezo amagbuo mu

If no be you, where I for Dey?

OKWA NTACHA IKIKIRI EZE OTUOM NA ONU
I would gnash my tooth till there's nothing left

AKWA IKWERE M NKWA NA IGA EBULIE M ELU
You promised to lift me;

AKWA ISI NA UGO DARA ADA NA IGA EMEYA OCHA KEKWA OZO

NA EZIOKWU EKWEREM N'OKWU GI MAKA NA ONYE SO GI UJO ANAGHI ATU YA

EEH EEH EEH AKWAGI BU MMUO N'ERI MMUO

MMIRI AMAGBU KWE MU

You see My life for end Tey Tey
Baba na you wey bring me out of shame
To you I give my all

N'EZIOKWU ONWEGHI ONYE DIKA GI

N'EZIOKWU EJE GO M EBE DI ICHE ICHE WEE KWELUO

NA OBUGI BU EZE OKAKA

OKA OBURUZO MMUO N'ERI MMUO

IHE ICHO KA NGA EME ODOGWU NA AGHA MAKA NA INA ENYERE M AKA

ONYE MAKA ESI EMERE ONYE DIKA M

NGWA BIA NU NARA EKELE NKEM NJI BIA

MAKA NA OBU EBULIE GI UME ADIGI IME OZO

IF NO BE YOU

If no be you where I for dey
My life for end tey tey
Baba na you wey bring me out of shame
To you I give my all
When people fall my hand
You dey my side
When I no know wetin
To do you be my guide
Chai
I owe my life to you
Lord I live to worship you


Related Video from YouTube



Song Ratings and Comments


rating 0.0 with 0 votes

0 favs

View My Favorites


no comments to show

Related Albums by Moses Bliss, That Voice